(I see the crystal raindrops fall)
(And the beauty of it all)
(Is when the sun comes shining through)
Yeah-yeah
(To make those rainbows in my mind)
(When I think of you sometime)
(And I wanna spend some time with you)
Reminisce as I sit in my corner
Casami'-, have you seen what you've done?
I don dey reason make I link Tina Turner
I need your loving nisin, k'òmá d'ọlá (k'òmá d'ọlá)
Carry me, no scope me
Èwò ni "don't post me", Ọkànl'ọmọ, my number one
Ọmọ, no shenk my papa
Make I dey by your side
Damn, I wan see your mama (mama)
See the family side wey you comot (uh-huh)
This your stamina, nwa mama
Girl, e dey for your side
Though, I walk through the walls of your fire (ay-ay)
My heart, my feet, e no tire (ay-ay)
Got me feeling like I don manya
Can't believe that you're mine
Though, I walk through the walls of your fire (ay-ay)
My heart, my feet, e no tire (ay-ay)
Got me feeling like I don manya o
Now, I know I can fly
(Two of us)
(We can make it if we try)
(Just the two of us)
Yeah-yeah
(Just the two of us)
(Building castles in the sky)
(Just the two of us)
(You and I)
Baby, make we no dey pretend
All my feelings don't lie, I swear
I'm in love, I no wan hear say love is wicked
Òyá, would you come for the weekend, weekend?
I'm addicted, to your style, to your smile and your big head
Don't like when they say love is wicked
Baby, would you come for the weekend, weekend?
Though, I walk through the walls of your fire (ay-ay)
My heart, my feet, e no tire (ay-ay)
Got me feeling like I don manya
Can't believe that you're mine
Though, I walk through the walls of your fire (ay-ay)
My heart, my feet, e no tire (ay-ay)
Got me feeling like I don manya o
Now, I know I can fly
(Two of us)
(We can make it if we try)
(Just the two of us)
Yeah-yeah
(Just the two of us)
(Building castles in the sky)
(Just the two of us)
(You and I)
(Two of us)
(We can make it if we try)
(Just the two of us)
Yeah-yeah
(Just the two of us)
(Building castles in the sky)
(Just the two of us)
(You and I)
(I-I-I love you, Michael)
Comments (0)