Arman Cekin – Tonight Lyrics

Electronic

Many things my eyes don see omo
Pass me the Hennessy omo
Oluwa lo ni glory Gan gan
Story long long
Oh oh my God
No Dey woh woh
Shawty biko smile for me
No come dey form for me
Pop all the bottles on me on me on me

Back then they betray me
They give me scope
Sey who be my Faruq
Who dey give me smoke
Dem talk sey me I don jonze yeah

For my life omo no dulling
Steady doing shoe shopping
Everywhere we dey shut down
Ahhn ah ahn

Dem dey run their mouth run their mouth
We dey run the town run the town
Our gbedu dey make people turn up
Yeah we balling we don chop up

Roll the gbana only cana
Counting euro ati dollars
Nobody whine me
Make nobody try me

Tonight oh oh
Excesss kele dey my yard oh oh
Kilon sor on kpaka
Na their mouth oh oh
I no need permission to live my life oh oh
Ahn ahn ahn ahn ahn eh

Dakun
Please
Peace
Or Pistol

How e be?
Ko whine me
Try me
O maa kpaii nii

Lately
Money
Speaking
Go Bentley

Flashy
Won tuale
Fun mi
Go Nicely

Awon kan o like mi rara
Ontop small matter won kala
Won ni mo kere but
Oluwa tobi juu
Na why dem dey kanra

Tough life nothing good comes easy
Omo toh shun
Tease me
Later girl let's get busy
Je kin fisi fisi

Tonight oh oh
Excesss kele dey my yard oh oh
Kilon sor on kpaka
Na their mouth oh oh
I no need permission to live my life oh oh
Ahn ahn ahn ahn ahn eh

Tonight
Tonight

Comments (0)