For morning, (Ganja)
For evening, (Ganja)
For morning, (Ganja)
For evening, (Ganja)
I love the (Ganja)

28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh

(omo iya mi gbo mi da da)
No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

(Ganja)
Just give me (Ganja)
Original (Ganja)
I roll the (Ganja)
I tie the (Ganja)
I light my (Ganja)
I need the (Ganja)
Prescribe the (Ganja)
Medicinal (Ganja)
For morning na (Ganja)
For evening na (Ganja)
I love the (Ganja)
Ahhhhhhhh

Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey. Make I dey my own.
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician

(Omo iya mi gbo mi da da)
No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

(Ganja)
Just give me (Ganja)
Original (Ganja)
I roll the (Ganja)
I tie the (Ganja)
I light my (Ganja)
I need the (Ganja)
Prescribe the (Ganja)
Medicinal (Ganja)
For morning na (Ganja)
For evening na (Ganja)
I love the (Ganja)
Ahhhhhhhh

Comments (0)