Iyo Iyo ah Iyo 4X
My sister look at me o
Blessing dey follow me o
Anywhere I go o
Blessing dey follow me o
E dey do me like film o
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Anything I touch
Akanchawa chawa 2X
Enemies if dem like
make dem sour sour 2X
The God wey I serve o
Too much power power 2X
He put me ontop the
Highest tower tower 2X
My brother can't you see say
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
Iyokokoko ko
Blessing dey follow me o
If no be for God tell me where I for dey o
I have seen so much in life oooo
I can't even complain ooo
But still you bless me bless me
Never leave me for shame oooo
Emana if say man be God tell me wetin I for do them for don gbalagam
umu uwa ka gi kpa ta kum anum kuna ema na a ema na kpala kum aku ka
na chu and kpatakum abulum onu eriwe kum olise bine enugwe agozi kwum
nwa le le le everything u like am na so e go dey i say my work e go
payyyy my sister look at me oooo blessing dey follow me oooo anywhere
I go blessing dey follow me oooo e dey do me like film ooo blessing
dey follow me ooo eyokokokokoko blessing dey follow me ooo anything i
touch akachanwa Akanchawa enemies if dem like may dem sawa the God
may i serve ooo too much power e put me on top the highest tower
my broda can't you see say Blessing dey follow me ooo shine your
eyes eyokokokokoko blessing dey follow me oooo elekun see blessing
dey follow me ooo iye wale blessing dey follow me ooo iye arabaribiti
eh en aribirabata atere kari aye gbo gbo eya kpate eh since I be
counting my blessings 1 2 3 my life don dey easy like iya bb eh
everywhere i go blessing follow me eh things dey work out for me am
not burning candle kuta tor mor le kosi le oooo oti do ko li re my
brother can't you see say Blessing dey follow me ooo eyokokokokoko
blessing dey follow me ooo e dey do me like
film ooo eyokokokokoko blessing dey follow me ooo

Comments (0)