Coded4X4 – Edey Pain Dem Lyrics

Man not be God, we just dey do am for love.
I give my life to God, when i dey come commot.
i just dey beg am say make he make blessing come fall my top.
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba

Edey pain dem say God dey bless you
dem dey find new way just to break
wey they wan know who wey connect you
you not dey beg then food, but they hate you
s3 nyame shiraaa, otanfo ni bu efu.
peja wunsa na danase s33
Ooh baba God caarrry me,
carry me, for my enemies dem to see

edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba
edey pain, edey pain, edey pain edey pain dem.
Ambagabantaba

you get your gucci and prada
minsu mi w) zara and prima
so why edey pain dem,
dem be skin pain dem,
so leave dem to God and camma

champaign we are popping,(eei) and the haters watching (eei)

sorry to say edey pain, make epain them, my we pop make e pain dem.
if you buy new mansion, edey pain dem
ferrari buggati edey pain dem
)m) you win new contract edey pain dem, edey pain dem, edey pain dem.

Comments (0)