baby fine from afar when she pass she Dey cause commotion
even when she Dey dance her papa Dey stand up give am standing ovation
she bright like a shining star
when you see this babe you go turn your life around
just like a bullion van
when dem give am to you e go change your life for good
(if e you fit to give you chance
if go fit even give you chance
cos na me wey fit give you chance) x2
(anything that you wan I go do am for you girl
for you)x2
Comments (0)