Flow P – Nonstop Blessings Lyrics

Intro
Make Sense
Uhh
scrimbinbinbin gengenge huh oh ah ha oh
FLow P on this one oh
oh ah ah oh
eh Fregengenge zenge oh ha ah
DXL on the beat

Some people baffle me with their ways eh ah
Some people make you fit go insane yaya
Nobody holy pass the other so My brother no think like that oh
Nobody holy pass the other so my Sister no act like that oh
Days when nobody cares for you
Days when nobody's there for you
Times dey you gotta act a fool
To climb up you gotta act mumu

Nobody holy pass the other so My brother no think like that oh
Nobody holy pass the other so my Sister no act like that oh

Sey you know me before
That boy Wey no get oh
You see me finish before eh eh
Brother you do well oh

Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday

Tori Orin tankọ̀
Wọ̀nbinu
Won sọ́pe ao lekọ oh
Wọ́n yinmu
Ẹlẹnu mọ oun toun sọ̀ oh
Ṣọ́ tiwọ̀ nbi
eh ah ṣọ́tiwọ́ nsin
Dream killer
luck murderer
Pain killers
release the brother
Dream trillers
I go conquer
me I go conquer
count your blessings and name them one by one
One by one oh
Count your blessings and name them two by two oh

Nobody holy pass the other so My brother no think like that oh
Nobody holy pass the other so my Sister no act like that oh

Sey you know me before
That boy Wey no get oh
You see me finish before eh eh
Brother you do well oh

Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday

Dream killers
luck murderer
Pain killers
release the brother
Dream triller
I go conquer
Say it do it
tell them I hear what them speak
Done hear what they seek
God has got me feeling feeling like a king
Am feeling like a king

New life Wey I get oh
My brother is another joy
New Deal Wey I sign oh
Make sense is another joy
New house Wey I get oh oh
God's blessing is overflowing
hooray
hooray
hooray
my brother hooray eh eh

Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday
Blessing non stop
Baba God oh bless me nonstop everyday

Make Sense Music

Comments (0)