Pallia!
Ob'
BridgerTune
Pallia!
Obah
What dem a say?
Monica tell me say she no want to love (pallia, opor)
Jennifer tell me say she getti boyfriend before (pallia)
When you no get money you go hear the stories (pallia)
Story stories, too many story stories ah (pallia)
Some say dem love me but dem stab me for back (pallia, jeonmo)
But I getti people wey go still dey my back (pallia, e gbe gbe gbe)
Check my life (check my life)
See me now (see me now, pallia)
Dem wan relate
Dem say dem know me before (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Bad energy far away (pallia)
Yawa go gas we go chop palliative o (pallia, e gbe gbe gbe gbe)
Credit alert baby go turn up o (pallia, woos)
When Abobi work, Abobi must to chop o (pallia)
When Abobi pay, Abobi must to knack o (pallia)
Dem tell me say I cannot get any better (pallia, o por)
But dem no know say me get Holy Father (pallia, e gbe gbe gbe)
Check my life (check my life)
See me now (see me now, pallia)
Dem wan relate
Dem say dem know me before (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Bad energy far away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Away away away (pallia)
Away away
Bad energy far away (pallia)
Comments (0)