Desire album cover

Iyanya – Kukere (Master) Lyrics

African

Who God don bless eh
No man can curse eh
Na only us wey dey here know wetin dey happen
(D'Tunes on the beat)
Any time wey we dey play am, we go know say this place dey here
Na this jam wey we sponsor them must collect them
All the girls them must come na
Wey the governors them ah wanting this verse, take it back
Eh! File

All my ladies (it's the remix)
All my ladies (I'm D'Banj)
Nse, nse (Koko Master), decale, oya decale
Kukere master, two masters
It's Iyanya
Iyanya and D'Banj oh

Kukere, kukere, kukere
I get money oh
Kukere, kukere, kukere
Oya make we rock iyo
Sangele, sangele, sangele
'Til the early morning
Sangele, sangele, sangele

Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (na-na-na)
Let me here now, let me here now, listen

Oya, o-oya, oya let's go
I get too much money for escrow
Ah, omo-omo na God oh
Eh, oya, oya omo yi let's go
I get too much money for escrow
Ah, oya omo na God oh

From Lagos to London
She shake her bumbum
You know sey oyibo pepper sweet oh
For New York to Hong Kong
She shake her chong chong
Won komi je bi indomie ching-chong

When I ride to the club with my Austin Martin
Girls getting nasty after Remy Martin
Chilling in VIP with Obafemi Martin
Omo we get money, we dey spend the money
We dey kukere, kukere, kukere, kukere, kukere

Kukere, kukere, kukere
I get money oh
Kukere, kukere, kukere
Oya make we rock iyo
Sangele, sangele, sangele
'Til the early morning
Sangele, sangele, sangele (una know before)

Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (na-na-na) (yeah) (oh, na-na)

Thankful for all He has done He has done)
So me I wanna have some fun (have some fun)
Steady rocking 'til the early morn' ('til the early morn')
Call your friends them make them come (make them come)

Yes, you could see a star was born
I am a Don Corleone
Come get some, I am on the run
Enemies dem fire burn

Who God don bless e
No man can curse e
You say, you say
Ale, ale, ale

Kukere, kukere, kukere
I get money oh
Kukere, kukere, kukere
Oya make we rock iyo
Sangele, sangele, sangele
'Til the early morning
Sangele, sangele, sangele

Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (oh, na-na)

All my ladies (na so oh)
All my ladies (na so oh)
Nse, nse, decale, oya decade
Etighi, etighi, etighi
Mbrie ikoso, mbrie ikoso, mbrie ikoso
Na so

Who God don bless e
No man can curse e
You say, you say
Ale, ale, ale

Kukere, kukere, kukere
I get money oh
Kukere, kukere, kukere (una know before)
Oya make we rock iyo
Sangele (ah, sangele), sangele (sangele), sangele (sangele)
'Til the early morning
Sangele, sangele, sangele

Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (ufan kukere o)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (sangele, sangele, sangele, sangele)
Oh, na-na-na-na
Iye-ye-ye-ye (na-na-na) (oh, na-na)

E-Money you get e money
Abeg make you pass me the money
You get e money
I say make you tear me the money
Otom you get money (iye-ye-ye-ye)
Godswill Akpabio (iye-ye-ye-ye)
Bassey Albert o (iye-ye-ye-ye)
Liyel Imoke (iye-ye-ye-ye)
Enu, iye

Comments (0)