They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get brain
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get brain
JC
Na borrow pose
Everything they get na borrow pose
Down to the clothes na borrow pose
Everybody know somboby wey dey borrow pose
On instagram dem go form like everyman
Dem go say dey in d man
But dem no get money for hand
Borrow borrow make dem fine
Borrow borrow make dem shine
Yes we know instagram make dem fine
Facebook make dem shine
Na show o
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
You go see dem dey form
Champagne dem dey pop
Plenty olosho but dem no geti money
Oh ha ha
(Oma Shey)
Den go pose like a G wellu living
Living Lekki
But they no geti money oh ha ha
Borrow borrow make dem fine
Borrow borrow make dem shine
Yes we know instagram make dem fine
Facebook make dem shine
Na show o
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
Plenty followers on twitter
All ur bling na panda
They knew u for everyshow u b liar
They b in d streets like both cruse
Anytin dey do na big news
But d party dey wan dey
Dem no geti money na package
Borrow borrow make dem fine
Borrow borrow make dem shine
Yes we know instagram make dem fine
Facebook make dem shine
Na show o
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
They go dey demo
They go dey pose
They go dey denge
They go dey show
Dem no get shingba(dem no get shingba)
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
Na packaging (pakaging)
Pakaging (packaging)
Don't listen to what they say
They get mouth they no get bay
Comments (0)