Look do you know the feeling when you plan no dey work
Mama no dey work papa no dey work
All your brother and sister how dem wan dey chop
Farabale oya reason wetin I dey talk
Oh no they don't understand
Akan mora lasan ni you no be my friend
Oh no they don't understand
Won ro pe sheyre sheyre ni
Till they see me in the Benz
So I call on Jehovah Jehovah bless my way
Ngbo ti won ba ninu igbe lowo wa
Shole be sinu soak away
O yen
Abeg my padi take it easy
Everything weh dey shele get reason
You go blow I go blow
You go shine I go shine
Nobody weh no get season
Lala to roke ile lo nbo
Awon to fe doloro laye won yapa gan wonpo
Mo ni lati kekere ni won ti nsofun mipe
Kirakita o dola laye
Eni mo'way sha lo mo'we
Yeah yeah o nece-ce o ne
O necessary ati lowo nece-ce o ne
O necessary ah
O nece-ce o ne o necessary ati lowo nece-ce o ne
O necessary ah
Oh uh oh oh oh
Oh uh oh oh oh oh uh uh
Yeh e yeh ey ey
Yeh e yeh ey ey ee
Oh uh oh oh oh
Oh uh oh oh oh oh uh uh
Yeh e yeh ey ey
Yeh e yeh ey ey ee
You don' know the work's of the sun
Until you have felt the rain
Yeah you don't know the true meaning of joy
Rara o rara o
Until you have felt the pain
Some people think I just made it overnight
I remember days when things never went right
I no fit depend on nobody
No mummy and no daddy na just me against the world
And I had to fall to rise up rise up
And I make mistakes to wise up wise up
Sometimes before you log you gats to burn boshe ma nlo niyen
So take every good and bad thing that happen as a lesson
Something weh bad gan fit to be a blessing
In this life what tomorrow holds koseni tomo so let go
Lala to roke ile lo nbo
Awon to fe doloro laye won yapa gan wonpo
Mo ni lati kekere ni won ti nsofun mipe
Kirakita o dola laye
Eni mo'way sha lo mo'we
Yeah yeah o nece-ce o ne
O necessary ati lowo nece - ce o ne
O necessary ah
O ne ce-ce o ne o necessary ati lowo nece-ce o ne
O necessary ah
Oh uh oh oh oh
Oh uh oh oh oh oh uh uh
Yeh e yeh ey ey
Yeh e yeh ey ey ee
Oh uh oh oh oh
Oh uh oh oh oh oh uh uh
Yeh e yeh ey ey
Yeh e yeh ey ey ee
Comments (0)