Mystro – Issa Vibe Lyrics

gbedu wey dey bounce
mystro
obo baddest yeah yeah
I don dey look you from afar
I know say you go wan go party
I don dey look you for your eyes girl
I know say you go wan drink shayo oo
I don dey look into your eyes ooo
I know say you go wan dance better
I don dey look you from afar girl
I know say you go wan dance
oya dance is a vibe
issa vibe
oya move is a vibe
baby girl oya dance is a vibe
issa vibe
oya move is a vibe
sly down oya dance is a vibe
issa vibe
oya move is a vibe
yeah yeah yeah
dance is a vibe
issa vibe
oya move is a vibe
yeah yeah yeah
girl your gats to talk am closer(closer)
and i promise you baby girl i go buy you new rover
yeah yeah yeah ah ah
girl u gats to come over eeh
and my body e dey do me one kind
i no fit whole am no more
she be the bamdigidigi bamdigidigi
and i go love am gidigidi love am gidigidi
dan she to gidigidi gidigidi
oh not to gidigidi gidigidi
issa vibe
no be lie you need kudi to survive
baby hop in my ride ooo
oya omo decide oooo
issa vibe

Comments (0)