Seyi Shay – Jangilover Lyrics

The Love I get for you, e doubllle times 2
Somebody go wound o, e fi fail.
Baby baby boo, nobody but you, no even think am o
On to sey,
Baba Janeti o
Tell me sey e dey love o
Sey nah him first come first o
Wetin him do one thing
Me sefi dey love o
Many people dey talk e yeh, baby na you o oo
Believe meSey the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Haha, Chai!, Baby!)
The love I get for you o, believe me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you (Chai) no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o è bey jangilova Hey!!! Baby believe o, believe o, no be fake o (Chai!)
Many have come and go, but me am here to stay
To serve you as my king o (Hey!!!)
My heart dey beat for you, body dey shake for you
Who wan sey no be you o
On to sey,
Baba Janet o
See na him dey love o
See nah him first come first o
Sey one thing do one thing ehhhSey the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Hahaa, Chai!, Baby!)
The love I get for you o, believe me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you (Chai!) no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o
E be jangilova

Comments (0)