Wizkid – Pray Lyrics

African

Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you
Everything I don see
Remember time when
The money no dey come quick?
All of a sudden
See as dem dey rush me
I pray to God say my
Matter no go lost key
Back to the dungeon
Make I tell you something
No be say I never
Suffer for this country
But at the same time
Sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta
Enter Christ Avenue
When I get nothing but the
Vibеs and my crew
And all the lyrics and my flows
And the strеaming don
Dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why
We can never lose
So, we go shayo tonight
Catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun
They can never find another you

Àigbọ'fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Year 2011
No praying, smooth to a
Whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known
From the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by
I no dey let opportunity pass by
Na double six if na God throw dice
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta
Enter Christ Avenue
When I get nothing but the
Vibes and my crew
And all the lyrics and my flows
And the streaming don
Dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why
We can never lose
So, we go shayo tonight
Catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun
They can never find another you"

Àigbọ'fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Comments (0)